LetsSingIt the internet lyrics database
en
0
picture

"Kangpe" Lyrics

/ 5
Song updated, review now!
So na so e be
na condition come make you aje like this
You say your husband, na him leave you
you say e go fit betray
So na so you dey weak
As I see you before I think say you dey kangpe
Nothing fit ,fit shake you,nothing fit ,go fit break you
Na you rake before
Na you talk say you no go put man before God
see yourself as you be
Na you talk say you no go put man before God oh

REFRAIN
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk,
The thing wey no fit kill you e go make you strong
e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
God no go give you anything you no go fit deal with

You talk say, you be big man
'cause you fit raise your hand, fit beat your pikin beat e own wife
You sabi ,bible well oh
Dey go church, everyday oh
Notice me or I quench
Look at me, how I bounce
But na you be the crook
Na your kind fit open eye kill person misuse and abuse him
419,ole thief,basket mouth,ojoro
But you know how e be

When wind blow fowl nyash go open very very well oh

REFRAIN
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk,
The thing wey no fit kill you e go make you strong
e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
God no go give you anything you no go fit deal with

Wesley williams:
Yo man
One question
when was the last time you ever thank the lord almighty for your life?
when was the last time you tell your wife say you love her?
when was the last time you tell your son and daughter say you love them?

REFRAIN
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk,
The thing wey no fit kill you e go make you strong
e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
God no go give you anything you no go fit deal with

Bridge:
And as I walk through the valley of the shadow of death
You will fear no evil for
his rod and his staff are with you
You come this far to sing your mistery
aye aye aye......
song info:
Verified yes
LanguageEnglish
Genre
Rank
Duration00:03:59
Charts
Copyright ©Kobalt Music Publishing
WriterNneka Lucia Egbuna, Farhad Samadzada
Lyrics licensed byLyricFind
AddedApril 5th, 2012
Last updatedMarch 6th, 2022
About

Album Details

Nneka - No Longer At Ease [2008]
No Longer At Ease / track 14
Nneka
4.5 / 5 (2)
Nneka - To And Fro [2009]
To And Fro / track 15
Nneka
4.8 / 5 (4)
Nneka - Concrete Jungle [2010]

Video

Songs you may also like

Nneka
Similar genre
Popular on LetsSingIt
New on LetsSingIt
show all Nneka songs
show more songs with similar genre
show this week's top 1000 most popular songs
show all recently added songs

Contributors

leaderboard
activity

Comments (0)