LetsSingIt the internet lyrics database
en
0
picture

"Roll It" Lyrics

/ 5
Song updated, review now!
i like it
go down go down go down

girl i like the way you roll it see how you control it ooh
you dey make me come back for more eh
omo i love the way you roll it see how you control it
you got what am looking for(looking for)

as she step into the club,see how people just the jump
they say peter and paul you guys are keeping so strong
see we no go ever stop
we are heading to the top
as the music the go eh and all of a sudden
see this girl di eye me
looking so inviting
i no know sey she di try me
you can imagine ooh
her body's so tempting eh

girl i love the way you roll it
see how you control it
you dey make me come back for more eh
omo i love the way you roll it see how you control it
you got what am looking for(looking for)

as we dey scatter for this zone
no blem me if i misbehave by loosing control(loosing control)
and no matter how i go
this girl wey i dey see
she's bringing out the fantasies in me
with the way she's wining
looking so inviting
i no know sey she dey try me you can imagine ooh
her body's so tempting eh

girl i like the way you roll it see how you control it ooh
you dey make me come back for more eh
omo i love the way you roll it see how you control it
you got what am looking for(looking for)

with the way she's wining(wining)
and looking so inviting(inviting)
i no know sey she dey try me(try me)
you can imagine ooh
her body's so tempting eh

girl i love the way you roll it
see how you control it
you dey make me come back for more eh
omo i love the way you roll it see how you control it
you got what am looking for(looking for)

girl i love the way you roll it
see how you control it
you dey make me come back for more eh
omo i love the way you roll it see how you control it
you got what am looking for(looking for)

so go down go down go down go down go down
go down(girl) go down(girl) go down(girl dubidubiduda)
so go down go down go down go down go down
go down(girl) go down(girl) go down(girl dubidubiduda)
song info:
Verified yes
Language
Genre
Rank
Duration00:04:20
Charts
Copyright ©Universal Music Publishing Group, Sony/ATV Music Publishing
WriterShontelle Delia Layne, Sheldon Benjamin
Lyrics licensed byLyricFind
AddedSeptember 1st, 2010
Last updatedMarch 6th, 2022
About

Album Details

Video

Songs you may also like

P-Square
Similar genre
Popular on LetsSingIt
New on LetsSingIt
show all P-Square songs
show more songs with similar genre
show this week's top 1000 most popular songs
show all recently added songs

Contributors

leaderboard
activity

Comments (0)