LetsSingIt the internet lyrics database
en
0
picture

"Shekini" Lyrics

4.0 / 5
Song updated, review now!
P-Square eh eh
Yahn ahn
(Alen [4x])
Yahn ahn
Lets go

Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
(Oya shekini ni ni ni ni [3x])
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

I get power eh
Me I no dey bother yeh
I no be footballer but I sabi budey Ronaldo (lets go)
I get power (ah) me I no dey bother (ehn ehn)
I no be footballer but I sabi budey Ronaldo

Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni [3x]
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

(We don go with another (yes)
Wey go take una further (yes)
Na we be the brothers
Wey dey scatter all over the borders (alen) [2x])

Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
(Oya shekini ni ni ni ni 3x)
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

(Burukutu) Hey [2x]
Burukutu
Yahn ahn

P-Square
(Alen [4x])
Yahn ahn

Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
(Oya shekini ni ni ni ni [3x])
Oya shekina na na na na
Ehn ehn
song info:
Verified yes
Language
Genre
Rank
Duration00:03:46
Charts
Copyright ©Kobalt Music Publishing
WriterPaul Nonso Okoye, Peter Obumuneme Okoye
Lyrics licensed byLyricFind
AddedSeptember 2nd, 2014
Last updatedMarch 8th, 2022
About

Album Details

P-Square - Ejeajo EP [2014]
Ejeajo EP / track 2
P-Square
vote!
P-Square - Double Trouble [2014]
Double Trouble / track 1
P-Square
4.3 / 5 (3)

Video

Songs you may also like

P-Square
Similar genre
Popular on LetsSingIt
New on LetsSingIt
show all P-Square songs
show more songs with similar genre
show this week's top 1000 most popular songs
show all recently added songs

Contributors

leaderboard
activity

Comments (0)